QUOTE- ‘’Me I don’t have another country so, na here I dey until
things are right. Cos I don’t want my children to suffer when I die..’’
–Josephine Washima
@Elo it's true nah..or you want your children to suffer, I guess the answer is no. So we have to take our rightful position and make a change no matter how small..
Na true you talk. Me don suffer wella for this Naija and me no go like make my pikin pass through the same sufferness wey I pass. Me don resolve say me go dey Naija follow fix am cos me no get another country
Abi o. Weldone madam SA
ReplyDelete@Elo it's true nah..or you want your children
ReplyDeleteto suffer, I guess the answer is no. So we
have to take our rightful position and make a
change no matter how small..
You correct wella
ReplyDeleteGud talk Ma am
ReplyDeleteNa true you talk. Me don suffer wella for this
ReplyDeleteNaija and me no go like make my pikin pass
through the same sufferness wey I pass. Me
don resolve say me go dey Naija follow fix am
cos me no get another country
waoh aunty your simple and funny.I like the quote
ReplyDeletehahahahahahah.Thats very funy
ReplyDelete